News UpdatesUncategorized

Alaafin of Oyo Demands DNA Test From One of his Wives After Allegedly Caught With a Man in UK

Trouble looms at the palace of Alaafin of Oyo as the monarch demanded a DNA test from one of his wives after he allegedly caught her with a man in the United Kingdom.

Olori Omoh, who relocated to the UK a few months ago alongside her co-wife Folashade, allegedly has a romantic affair with a married man in the country, the affair got to the man’s wife, who frowned over her husband’s relationship with the queen and sent a message to the monarch, and he’s now requesting a DNA test from his wife.

“ALAFFIN OF OYO PALACE DON SCATTER OOO, ALL THESE SMALL SMALL GEHS DON USE PUNA SCATTER EVERYWHERE OOO, QUEEN DAMI WHO TENDERED THE PUBLIC APOLOGY WAS DENIED ENTRANCE INTO THE PALACE and ALAAFIN NO COLLECT AM BACK, she’s been scotting with a friend now, QUEEN OMO WEY GO UK NASO KNACK WEY THEM DEY KNACK AM FOR UK, THE PERSON WEY HOUSE QUEEN OMO, THE WIFE DON DEY PARA SHE WAN CAUSE GOBE LIKE THIS, SAY MORNING, AFTERNOON AND NIGHT, IF SHE DON GO WORK NASOSO KNACK OMO DEY DO WITH HER HUSBAND AND CONDM SHE DEY MEET FOR BATHROOM, SAY HER HUSBAND DON ALMOST COMOT QUEEN OMO INTESTINES WITH PRICK, THEY SENT MESSAGE TO THE KING ABOUT OMO WAYWARDNESS FOR UK AND NOW IKU BABA YEYE WANTS TO DO DNA FOR OMO KIDS NOW, THE THIRD QUEEN( IYA META) WHO WENT WITH OMO TO THE UK WAS DEPORTED BECAUSE ACCORDING TO QUEEN OMO NA IYA META GO DEY GIVE KING THE GIST SO OMO PLANNED WITH HER SAID BOYFRIEND AND THE THIRD OLORI WAS DEPORTED , OYO UNA SEE WETIN UNA KING USE PRICK CAUSE🚶‍♂️🚶‍♂️🚶‍♂️🚶‍♂️THAT ONE SEF DON LAND FOR OYO NOW BUT SHE DEY ON A LOW KEY AS SHE DIDNT WANT PEOPLE TO KNOW SHE IS BACK,Make una help us beg all these Shedi Bala Bala Queen ooo make them no use PUNA scatter throne ooo. I come in peace, full details later

See also  Eto'o Tips Barcelona Youngster to Take Over Lionel Messi

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *